Download another hot clean mp3 audio song lyrics by D’banj and this amazing music is titled “Tongolo”.
Dapo Daniel Oyebanjo A.K.A D’banj has been a force to recon with in the Nigerian industry ever since he came into the industry. D’banj has been growing bigger and bigger and it is safe to say he is the biggest music star right now in Africa. Tongolo was the song that brought D’banj into the spotlight and since then he has not looked back. Enjoy the blast from the past.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
[Lyrics]
Ha ha
Make i tell una one secret
The secret wey me i dey use for all these women now
Na the magic word be Tongolo
No long thing, no long thing
Just tell them Tongolo
You understand
Anyone wey you like
Just tell them Tongolo
Me, i be Dbanj
My jamo friends dem dey call me skibanj
I don get degree for womanolgy
I don study the woman physionomy uh!
Wey dey make them follow me
For de club, den take up their thumbs for me
Even the girls they ask for me
Make i tell them the secret of my melody ah!
Chorus
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
Make i tell them de koko o ah!
Make i tell them de koko
If i tell dem the koko
I say make you yarn them de koko
If i tell dem the koko
Make you yarn them de koko now oh yeah yeah
Tongbala, tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Tongbala, je ka tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongbala, se iwo le tongolo
Omo wa bi emil le tongolo
As i dey waka up for road
I see one bady
I name her no be small
Why because she fine no be small
When her front no be small
When her backside no be small
I yarn am the truth and i yarn am the fact
And yarn am no be small
She no wan gree my own o
Until I yan her am the koko
Chorus
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted
Se ri hips e, ma fi le shifted
Igo oju e, ma file tinted
Boyfriend e gan o wa evicted
Se e mo pe dbanj is addicted
Te ba so pe no, ma wa persistent
Mo ni iyawo nle don get it twisted
Chorus
[Se you hear am
Or you no hear well
Na my secret be that
Just tell them tongolo
Dbanj
Mo hits record ]