Download another hot clean mp3 audio song lyrics by D’Prince and this amazing music is titled “Kwolity”.
D’Prince appeared last on a frosh cut, Bestie alongside label mates, Baby Fresh and Don Jazzy. The Mavins sure don’t look like gon’ chill anytime soon and omoba just won’t stop.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
[Lyrics]
Kwolity kwolity yay
Kwolity kwolity yay
Guaranteed to give you what you need hey
Certified to keep you satisfied hey
I am dope
No be joke oh hey
All these ladies
Make you come with me
Na me dem want
Cos i nice
And i get money
I no need
No kue kue baby
That is why i need a
Kwolity
I say kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
This is kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
Make you come with me
As a kwolity bobo
Kwolity as a kwolity
Kwolity bobo
Kwolity kwolity yay
Kwolity kwolity yay
Baby ton kwolity
Omo ele e go killy killy somebody
But as a sharp guy
I no dey fear nobody
But i can handle it
I fit take anything wey you bring come my way
Physically fit
I fit take anything wey you fling come my way
Tim ba deye da un
Mo ti gbe da un
Baby tori olorun
Kwolity
I say kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
This is kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
Make you come with me
As a kwolity bobo
Kwolity as a kwolity
Kwolity bobo
Pull up pull up pull up
Omo shora make you no go fuck up oh
Make we turn up
We go turn until this one come up oh
It′s a sure down
Na the prince of efizzy na me dey here
Check everywhere na we dey reign
Under the sun we still dey reign
Ohey
Take my hand and come with me baby
Pepper rest and baby no yakpa yakpa
When me come na encouragement i need
Encouragement niyen
Mimo funyi bank
Kwolity
I say kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
This is kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
Make you come with me
As a kwolity bobo
Kwolity as a kwolity
Kwolity bobo
Kwolity
I say kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
This is kwolity
Kwolity baby oh
Kwolity
Make you come with me
As a kwolity bobo
Kwolity as a kwolity
Kwolity bobo
Gowon
Is a kwolity bobo
Asiwaju
Is a kwolity bobo
Ambode
Is a kwolity bobo
Is a kwolity bobo
Don jazzy
Is a kwolity bobo
All my DJs
Is a kwolity bobo
Awon awon fans mi
Is a kwolity bobo
Omoba
Is a kwolity bobo
45