Download another hot old mp3 free audio song & lyrics by Duncan Mighty and this amazing music is titled “Dance For Me ft. Sandazblack”.
Actually this amazing music is popped out of his 2013 album which is titled ‘Fully Loaded’.
Listen up below!.
Duncan Mighty – Dance For Me ft. Sandazblack Download
Lyrics
Make you ehhh
Make you payapaya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woromaya
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
Everybody dance ah for me
Form dey
Port Harcourt! Ghana!
Ive never seen a girl wey fine pass you
Every time you pass for road na war
Every other girl for that road must bow
You too fine ehh
I must try to make my name paya paya
So anywhere you see Duncan Mighty
Tell am say wene meka meka weh
Wene o wene o wene o
Chai. chineke me
Manu chim o wu eh
Wene o wene o wene ohhh
Make you payapaya
Party just dey hala hala
Chikalas dem dey woromaya(manu chim o wu eh)
Gbedu no go sara sara
Everybody dance ah for me
Make you dance ah for me
Everybody dance ah for me
Form dey form dey
Lagos! Port Harcourt! Africa!
Mempini mempini mempini da
Iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)
Wene o wene o wene o