Download another hot new mp3 free audio song by Erigga and this amazing song is titled “Area to th ”
Off his 2019 album The Erigma 2.
Finally at this song, As a consequence, there is a strong probability that if you listen to music, you are only familiar with the newest, most exciting hits
Listen up below.
Erigga – Area to the World ft. Victor AD DOWNLOAD
LYRICS
Duncan Shot on the beat o (eh o)
For this market when we dey so Na when him goods finish, them dey see as craze oh I just gotta hustle for the money I got bunch of people wey dey always look out for meSome of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fallThe hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my all (Yeah)Some of them wanna see me rising (It’s Paper Boi)
Some of them wanna see me falling (Day Break everywhere spoil) The hustle na the only price (it’s area to the world) Little wonder when I give, I dey give my allWho wahala naked follow no dey use English pray
Oluwa sorry for me, ’cause if this peace to spray Na Instablog, but popular rapper don shift him brainAnd if I die, rap for naija no go sweet again.
Fuck the world, even though na me prick go pain I don care, Milé (Mom) feel say I don sniff cocaine Or dey Warri garage for night, dey theif people chain But no, I dey studio, we dey pinch people brainI dey worry, forget pikin when Devil train
State of mind, Agege, Urhobo Lil Wayne. Dey watch PornHub inside church,“Osé, no vex, but this pastor, na office he open with brain!”M.I na G.O.A.T. Sorry for area, they no fit dey wait for Jesus, Still wait for us, so M after this chorus burst. Please.
Na feel at home, na e make visitor go spoil remote No insult, but Erigga and For this market when we dey so
Na when him goods finish, them dey see as craze oh I just gotta hustle for the moneyI got bunch of people wey dey always look out for me
Some of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my allSome of them wanna see me rising
Some of them wanna see me fallingThe hustle na the only price
Little wonder when I give, I dey give my allPeople are tired of the talking
Everybody know say money na action Everybody know say money na action Everybody know say money na action People are tired of the talkingEverybody know say money na action
Everybody know say money na action Everybody know say money na actionYeah, we all know for school, before the long sleeve na the short sleeve
Take your time, before the boss trips, now the boss trips Take your time, how many times a nigga lost sleep? Yeah, that’s the hustle for the fam because they must eat (they must eat) Shout out to those born with a silver spoon (lucky gan) Be like say they lost my own, malle no see for wombPapa na pastor one day, I had to ask: “How come even though we fast, papa the money no dey fast? Abi God no be Christian?” To anybody listening (Ay)
Make I yarn you this wisdom (Ay)
We up against the system (Ay) You gotta stay persistent (Ay) Omo, life no be muscle (Ay) They tryna block your hustle (Ay)Sometimes nobody loves you (Ay)
Warri no dey ever carry last, the worst na draw (draw) That’s why I hustle hard, I can’t go back to what I was before My number is, “0-8-0-1-2-3-4-7-9” Please retweet, my customer fit dey your upon Time Line my niggaFor this market when we dey so
Na when him goods finish, them dey see as craze oh I just gotta hustle for the money I got bunch of people wey dey always look out for meSome of them wanna see me rise
Some of them wanna see me fall The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my allSome of them wanna see me rising
Some of them wanna see me falling The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my allYeah, Jité just call me for Warri say area dey argue
M.I kill Erigga, na lie Erigga kill am, shuu
I’m all about my goals dawg, forget where keeper dey Na pocket when no get money, hand dey stay inside dey All I see, jealousy, industry, enemies Pharacies for Warri, they be hating on me No respect for the Don, I dey watching uma doings No matter who wins, brother you can’t deny my influence Na I go do am later na him make fowl no fit fly like other birdsThis other verse na for my haters, like Bobrisky
Guy man go dey behave like girl, dey judge me Follow Warri, area gossip millsIf area fit kill Jesus, who be Reverend Father?
Or Erigga, middle fingers up, una father Na wisdom, the way jealousy dey mostly come Na, “I’m happy for you” Na them be that oh, run Area