Download another hot new mp3 free audio song by Erigga and this amazing song is titled “Welcome to Warri”
Off his 2019 album The Erigma 2.
Finally at this song, As a consequence, there is a strong probability that if you listen to music, you are only familiar with the newest, most exciting hits
ADVERTISEMENT
Listen up below.
Erigga – Welcome to Warri DOWNLOAD
LYRICS
Yes
I dey always dey tell people say For this town we get three different communityEkpan, Agbasa, & Okere
Agbasa- If dem hold you say you thief phone, You dey pay for stabiliser and phone Okere – If them hold you till day break Na bottom stairs you dey sleepBut Ekpan – If dem wan give you post
Dem no dey look say you be indigene Na the kind mark wey deyYour body dem take dey give you position:
If you get one eye you be vice
If your hand dey seize you be P.R.OIf you get bullet mark you Be D.C
If you waka dey wave you be press
Area I hail oooooo! (Old Warri)
Welcome to Warri where all the Mama’s dey vex
F*ck up no dey sawa She tattoo am for her brezz Her son dey press Two kala under her dress She ready shoot Olokpa if them come her address (Rest)No be today she don dey see her arrest
Area Mama for the hood you no wan see her vexApart from cocaine nothing Mama no dey sell
1999 dem lock Mama throw her inside cellDem carry her pass me where I for dey play “Monkey Post” They almost blast me with slap, I take off with my Kitto’s The first time I see where dem stab person neck
Na ’94 two seconds naso andrew fall
Andrew Mama dey bust cry
Who do am don Run Full compound dey pack “Egbe The Police” dey comeYou suppose know Egbe
That guy matter na dead
Him fit arrest the full area if e enter him headI no be mumu Aje I know the area well Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there
Odumu, Sobo, Ejegba we get house for Ekpan
Go Udu, Oruvworun The hands soundI no Be mumu Aje
I know the Area well
Warri Crisis ’99 I dey thereMarine gate, Iyara
We Get House for Ekpan
Go Ogborikoko
Ask na
The hands soundDem butcher my friend hand for “Agbasa Feast”
With old cutlass na so fight take enter StreetIgbo Market men dey run enter people shop
Carry 2 Wrong Set Of Shoes till the feast stop Police dey shout: “If you move…”I no fit stop!
Follow me enter Ejegba I enter you top Our biggest fright na Ekpan Hilux Light for night Those men no get joy beating na their appetite I dey ceiling when dem carry all my guys goGovernment bangle for the hand let the dice roll
Papa dey waka police matter 3 weeks straight Native Doctor and Pastor for here dey lick plate
Imagine say the full area no get Big Man
Wetin concern signboard and who dey sell weed? Man Dry Bread and Sadine plus Igbe Fanta Naim we dey chop after we don smoke for downtownI no be mumu Aje
I know the area well
Full Agbasa, Igbudu dem know my matter there
Odumu, Sobo, Ejegba We Get House for Ekpan Go Udu, Oruvworun The hands sound I No Be mumu AjeI know the area well
Warri Crisis ’99 I dey there
Marine Gate, Iyara
We Get House for Ekpan Go Ogborikoko Ask na The hands soundYes na so e be for the same Warri where We Dey Area and Characters:
Iyara – NairaBet
Isido – Vigilante Obire – D.J Ereku – Dustbin Ogedegbee – Waka well Pesu – Confra Boys Victory Avenue – Beggi Beggi Hausa Quarters – Ole chains Garage – TicketOppe – Gamblers
Ometa – No Neighbor Agbasa – No Company Ogunu – No Market Makaiva – Gbo Gbo Okere – Juju Ajamoga – Link Road NPA – Diesel Ogbangwe – Judgi Judgi Avenue – Depot Airport Road – OleEkpan – Murder
(Abeg) Day break everywhere bust men It’s the “Erigma 2” I Know for waited 7 years for dis menGuess what? You no wait in vein a swear
Burst una screen guard (No Limit)All the jam dey bang
Abeg commot your leg for high tension ooo