• Music
    • Foreign Songs
    • Throwback
    • Uncategorized
    • Highlife
    • Gospel
    • South African
    • Ghana Songs
    • Tanzania
    • East Africa
    • Trending
    • Insrumental
    • Freebeat
    • Mixtape
    • Next Rated
    • Tiktok Song
    • Freestyle
    • Lyrics
  • Movies
  • Album
    • EP
  • Music Videos
    • Videos
  • News
    • Entertainment
    • Biography
    • BBNaija
    • Health
    • Culture
    • Gossip
    • Reviews
EastNaija
No Result
View All Result
No Result
View All Result
EastNaija
No Result
View All Result
  • Music
  • Movies
  • Album
  • Music Videos
  • News

[Lyrics] Blackmagic – Never Forget

admin by admin
- Sat, Sep 23, 2023 | 9:41 am
0
0
SHARES
ADVERTISEMENT

Blackmagic Never Forget Lyrics

 

[Verse 1]

Nor be today

Wey corruption don dey reign

Politician dey oppress

Na state fund dem dey loot

Military dey oppress

Police dey shoot e youth e o

Oga civillian dey oppress

Na him workers e dey abuse

Na the trouble wey we dey

We  need to undo

But if e go work

Then my people must unite iyoo

Make we no forget

1966

Nzeogwu start e coup

Muritala retaliate

Na the trouble wey we dey

We need to undo

But if e go work

Then my people must unite iyo

 

[Chorus]

I no go Forget, I no go forget

I no go forget ooh

I will never forget, it go dey for my heart

Forever and ever i will remember

I will never forget, it go dey for my heart

Forever and ever i will remember

 

[Verse 2]

Nor be today

Wey hypocrisy dey reign

Na love you dey preach

But What you’re practicing is greed

Na money wey you love

Na people you dey hate

When we dey find who to blame

We go point e finger based on faith

We go point e finger based on tribe

Meanwhile we na all the same o

Dey hustle for the change

Hustle for a better life

We need to do the work

The change must come from you and i

Cos if e go work

My people must unite iyooo

 

[Chorus]

I no go Forget, I no go forget

I no go forget ooh

I will never forget, it go dey for my heart

Forever and ever i will remember

I will never forget, it go dey for my heart

Forever and ever i will remember

 

 

[Verse 3]

I love God and my country

I stand for both of them in truth

Waving a flag singing the anthem if them like make Them shoot

The struggles of our heroes past will never be in vain

Who ordered the lekki massacre i just need a name

Or names

And yeah we stopping with these games

These gestapoish regimes

And Hypocrisy and things

We all just need to change

And It starts from you and me

Freedoms got a heavy price

We all chip in to pay

 

We need to organise

We need to cooperate

Oneness na the way

Loving na the way

Accountability the way

Transparency the way

Wahala for them

Wey say Nigeria nor go great iyoo

 

[Chorus]

I no go Forget, I no go forget

I no go forget ooh

I will never forget, it go dey for my heart

Forever and ever i will remember

I will never forget, it go dey for my heart

Forever and ever i will remember

Previous Post

Kcee – Kwarangida

Next Post

Nipsey Hussle – Ocean Views

Related Posts

DOWNLOAD ALBUM: BlackMagic – Magic Republic (The invitation) (zip file)

[Lyrics] Blackmagic – Meno Meno

...

Read more
BlackMagic – Last Call

BlackMagic – Voodoo

...

Read more
BlackMagic – Golden Girl

BlackMagic – Golden Girl

...

Read more
BlackMagic – Brand New

BlackMagic – Brand New

...

Read more
BlackMagic – Bad Intentions (De De De)

BlackMagic – Bad Intentions (De De De)

...

Read more
DOWNLOAD ALBUM: BlackMagic – Magic Republic (The invitation) (zip file)

[Lyrics] Blackmagic – Voodoo

...

Read more
BlackMagic – Levelz

BlackMagic – Levelz

...

Read more
Blackmagic – Repete

Blackmagic – Fantasy

...

Read more

BlackMagic – Soon Ft. Tems

...

Read more
DOWNLOAD ALBUM: BlackMagic – Magic Republic (The invitation) (zip file)

[Lyrics] Blackmagic – The Reason You Smile

...

Read more

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

TRENDING

VIDEO: Wande Coal – Ode Lo Like

...

Read more
Whitemoney

BBNaija: What Whitemoney told Pere after Maria’s eviction [VIDEO]

...

Read more

ThreeThree – Trenches (Prod. by KraxyBeatz)

...

Read more

Rayvanny Ft. Magufuli – Corona

...

Read more
D’Prince – Journey of a Thousand Miles ft. Wande Coal & Don Jazzy

D’PRINCE – Take Banana (Remix)

...

Read more
Rhema Loseke – Fait qu’il pleuve

Rhema Loseke – Chant d’amour

...

Read more
J. Martins – Kiss & Tell Ft. Jaywillz

J. Martins – Kiss & Tell Ft. Jaywillz

...

Read more
2Pac – Crooked Nigga Too (Remix) feat. Raphael Saadiq

2Pac – Don’t You Trust Me

...

Read more

ALBUM: G Herbo – PTSD (Zip File)

...

Read more
FULL ALBUM: Teni – Wonderland (zip file)

Teni – Game Over

...

Read more
ADVERTISEMENT
GHANA SONGS || FREEBEATS ||  FORIEGN SONGS || LYRICS || INSTRUMENTAL || HIGHLIFE || GOSPEL SONGS

© 2022 EastNaija

No Result
View All Result
  • Music
    • Foreign Songs
    • Throwback
    • Uncategorized
    • Highlife
    • Gospel
    • South African
    • Ghana Songs
    • Tanzania
    • East Africa
    • Trending
    • Insrumental
    • Freebeat
    • Mixtape
    • Next Rated
    • Tiktok Song
    • Freestyle
    • Lyrics
  • Movies
  • Album
    • EP
  • Music Videos
    • Videos
  • News
    • Entertainment
    • Biography
    • BBNaija
    • Health
    • Culture
    • Gossip
    • Reviews

© 2022 EastNaija