Download another hot new mp3 free audio song by Nadewill and this amazing song is titled “For Me”.
Listen and download below.
Nadewill – For Me DOWNLOAD
LYRICS
VERSE 1
Everyone leaves in my struggles and hustles and tumbles and rumbles
I’m baffled and marvelled that You still cuddle in my troubles
(The things you do for me i cannot I cannot tell it all)
So when I fall back down
I’m getting up up again
shey na your love wey come through when I was stuck up again
Na your Love and Word wey hold the boy
when they wan devour
they can’t destroy
Cause you already won
when they say there’s a casting down
I know sey me I’m lifted up
I’m on the top and forming strong
cause you gave it all
I never imagined I could be at the top of the margin
but imagine I was in the valley
but look at the walls I’m climbing
and lastly I’m winning all the fightings
Baba You are Mighty
when they come
they dey go
when they tear
You dey sew
CHORUS
Who can be against when you’re for me (Ehen)
Anytime I call you dey for me
(Ehen)
Anytime and day You dey love me
(Ehen)
When I’m not sure
You still dey promise me
When I dey run
You still dey call me (Ehen)
When I wan mess up
You dey stop me (Ehen)
It’s your grace and mercy
me I’m flaunting (Ehen)
Cause all the things you do for me
BRIDGE
No be sey me I too try
But your Love no dey looseguard oo
No be sey me I too try
But every night and everyday
You dey protect me
VERSE 2
I’m no ordinary thing
I’m an extraordinary specie
C5H10 so you can call me pentene
while my C is Christ and H is the Holy ghost
I lift my hands to the sky
and get high like it’s a morning dose
I don’t care If they are hating on me
I know you always for me
Real talk I know I’m blessed
So never tell me that I’m Lucky
The blessings I’m getting is making them vexing
the mercy I receive is making them frowning
Joy in the morning
They just wanna stop me
I’ll always be flying cause Baba dey for me
(The things you do for me i cannot I cannot tell it all)
So when I fall back down
I’m getting up up again
shey na your love wey come through when I was stuck up again
See my going and my coming always wrapped in your hands
when they come through with attack omo you stand for defence
Your hedge is round about me
and you built up the fence
When I feel blind with the cares
I know you give me your lens
Every second, Every minute always guiding
He no dey leave me
and I mean it
You’re the reason for my living I’m not kidding
when I sing it, I am winning cause you’re with me
Steady balling in your mercy
and on your Grace me I’m steady leaning
You can find me taking selfies in the midst of the sea
cause the one who walked on water now captains my ship
BRIDGE
No be sey me I too try
But your Love no dey looseguard oo
No be sey me I too try
But every night and everyday
You dey protect me
CHORUS
So who can be against when you’re For me
(Ehen)
Any time I call you dey for me
(Ehen)
And Any time I mess up you dey love me
When I’m not sure you still dey promise me
It’s your grace and mercy me I’m flaunting
When I dey run you still dey call me
When I wan mess up you dey stop me
cause all the things you do for me