• Music
    • Foreign Songs
    • Throwback
    • Uncategorized
    • Highlife
    • Gospel
    • South African
    • Ghana Songs
    • Tanzania
    • East Africa
    • Trending
    • Insrumental
    • Freebeat
    • Mixtape
    • Next Rated
    • Tiktok Song
    • Freestyle
    • Lyrics
  • Movies
  • Album
    • EP
  • Music Videos
    • Videos
  • News
    • Entertainment
    • Biography
    • BBNaija
    • Health
    • Culture
    • Gossip
    • Reviews
EastNaija
No Result
View All Result
No Result
View All Result
EastNaija
No Result
View All Result
  • Music
  • Movies
  • Album
  • Music Videos
  • News

Psalmist Precious Oporomo – Lovesong

- Wed, May 31, 2023 | 10:18 pm
0
Psalmist Precious Oporomo – Lovesong
0
SHARES

Download another hot new mp3 free audio song by Psalmist Precious Oporomo and this amazing song is titled “Lovesong”.

Listen and download below.

http://www.eastnaija.com/wp-content/uploads/2022/03/Psalmist_Precious_Oporomo_-_Lovesong.mp3

Psalmist Precious Oporomo – Lovesong DOWNLOAD

LYRICS

I dey look at my life and wetin I dey see na your love oh

No grammer wey go fit explain how i dey feel

You have helped me endlessly

Held me Fervently Loved me carelessly

My papa this is the way your love dey make me feel

I dey look at my life and wetin I dey see na your love oh

No gram_mer wey go fit explain how you make me feel

You have loved me Held me cared for me

You carry me like your baby My daddy this is the way your love dey make me feel(eh)

CHORUS

Jigi Jigi my body

Wini wini my belle

Tenn Tenn my heart Mone my brain

VERSE 2

I nor knw oh

How to explain this love oh

E dey burn me from my inside take me to the real side dey burst my head

This kind of love wen you give to me

Wen money and fame e nor go fit bring I dnt deserve it

No one deserves it Your love dey make me dey go insane eh

(Back to chorus)

BRIDGE

Oh JesusI don’t knw how to explain how you dey make me feel eh

CALL

Jesus your love

RESPONSE:

Dey sweet me dey sweet me for body

CALL:

I dey tell you say your love oh

RESPONSE:

Dey sweet me dey sweet me for belle

Jigi, Jigi

Jigi jigi

Wini, wini

Wini wini

Tenn tenn

Tenn,Tenn

Mone my Brian

Oh jigi jigiJigi jigi jigi jigi jigi jigi

I dnt knw wat I’m saying but it make sense to you,

Mone my Brain oh

ALL:

JIGI jigi

Jigi jigi

Wini wini

Wini wini

Tenn Tenn

Tenn Tenn

Mone my brain

 

Previous Post

Ayisi – Piesie

Next Post

Hvbs – Pobrecillo Ft. DJ Tears PLK

Related Posts

No Content Available

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

TRENDING

Diamond Platnumz – Lolilo ft Olga, Naju

Diamond Platnumz – Kizaizai

...

Read more
Praiz – Keys to My Heart ft Djodje

Praiz – Black Crown ft Seun Kuti

...

Read more
ALBUM: 25K – Pheli Makaveli (zip file)

25K – Project Baby (Interlude)

...

Read more
DOWNLOAD ALBUM: Busta 929 – Umsebenzi Wethu EP (zip file)

Busta 929 – Umsebenzi Wethu ft. Lady Du & Almighty

...

Read more
Kizz Daniel – Buga Ft Tekno

Kizz Daniel – Buga Ft Tekno

...

Read more
Apostle Charles Omoh – Testimony ft Tonia Omoh

Apostle Charles Omoh – Testimony ft Tonia Omoh

...

Read more
CDQ – Akwaba Ft. Flavour

CDQ – Akwaba Ft. Flavour

...

Read more

Tems – Try Me (Prod. Remy Baggins)

...

Read more
Exnel Chiboy ft Veecko Kyngz – Uwa Na Acho Ikpu

Exnel Chiboy ft Veecko Kyngz – Uwa Na Acho Ikpu

...

Read more
2Baba x Waje – “Frenemies”

2Baba x Waje – “Frenemies”

...

Read more
GHANA SONGS || FREEBEATS ||  FORIEGN SONGS || LYRICS || INSTRUMENTAL || HIGHLIFE || GOSPEL SONGS

© 2022 EastNaija

No Result
View All Result
  • Music
    • Foreign Songs
    • Throwback
    • Uncategorized
    • Highlife
    • Gospel
    • South African
    • Ghana Songs
    • Tanzania
    • East Africa
    • Trending
    • Insrumental
    • Freebeat
    • Mixtape
    • Next Rated
    • Tiktok Song
    • Freestyle
    • Lyrics
  • Movies
  • Album
    • EP
  • Music Videos
    • Videos
  • News
    • Entertainment
    • Biography
    • BBNaija
    • Health
    • Culture
    • Gossip
    • Reviews

© 2022 EastNaija