Download another hot new mp3 free audio song by Siisi Baidoo and this amazing song is titled ” Ayeye feat. Tobi Osho”
Ghanaian Christian/Gospel Artiste Siisi Baidoo Released a New EP Titled “Revelation Album”, Which Consists Of 14 Powerful Songs That Will Uplift Your Spirit And Surely Be Worth A Place On Your Playlist.
Listen up below.
Siisi Baidoo – Ayeye feat. Tobi Osho DOWNLOAD
LYRICS
Oh na-na-na-na-na-eh
Your love dey overwhelm me oh Papa
It’s a beautiful thing
Haha
I just try to commemorate
What the lord don’ do for my matter
It’s a beautiful thing
Plenty, plenty blessings I no fit count oh
It is a marvelous thing
So so wonders na Jesus dey do
Butter my bread, na ein wey dey do
All the jolley, jolley things wey you dey see for eye o
Goodness (check)
Mercy (check)
Everything, everything, I ever need (check)
Anointing (check) for exploits (check)
What dey burst my mind be grace (grace)
Goodness (check)
Mercy (check)
Everything and every I ever need (check)
Anointing (check) for exploits (check)
What dey burst my mind be grace (grace)
Ayeye, ayɛyi, Oluwa don’ bless me so I celebrate oh
(Ayeye, ayɛyi, Jehovah don’ bless me so ayeye)
Ayeye, ayɛyi, Jehovah don’ bless me so I celebrate oh
(Ayeye, ayɛyi) oh ah (Jehovah don’ bless me so ayeye)
‘Been though hard times, Oga mi (hey)
You dey there some, in the good times too
Oshey, na you dey control
So everywhere I step (one, two, three)
My enemies dey shake (…)
For my case be your case
Nothing wey you no fit handle oh
Goodness (check)
Mercy (check)
Everything, everything, I ever need (check)
Anointing (check) for exploits (check)
What dey burst my mind be grace (grace)
Goodness (check)
Mercy (check)
Everything, everything, I ever (everything) need (check)
Anointing (check) for exploits (yeah, check)
What dey burst my mind (oh) be grace (grace)
Ayeye, ayɛyi, Oluwa don’ bless me so I celebrate oh
(Ayeye, ayɛyi, Jehovah don’ bless me so ayeye)
Ayeye, ayɛyi, Oluwa don’ bless me so I celebrate oh
(Ayeye) oh (ayɛyi) oh (Jehovah don’ bless me so ayeye) yeah yeah
So I walk in favor (I walk in favor)
And I walk in blessings (ayeye)
E don’ carry me dey go (ayeye)
So I sing (ayeye) and I shout (ayeye)
So I walk in favor (I walk in favor)
And I walk in blessings (ayeye)
Jehovah carry me dey go (ayeye)
Ayeye (ayeye) ayeye (ayeye) eh
Ayeye (oh) ayɛyi (mm-hm) Oluwa don’ bless me so I celebrate oh
(Ayeye, ayɛyi, Jehovah don’ bless me so ayeye)
Ayeye, ayɛyi, Jehovah don’ bless me ayeye-ye
(Ayeye) yeah (ayɛyi) oh (Jehovah don’ bless me so ayeye)
Ayeye (eh) ayɛyi (mm-hm) Jehovah don’ bless me so I celebrate oh
(Ayeye, ayɛyi, Jehovah don’ bless me so ayeye)
Oh oh