Download another hot clean mp3 audio song lyrics by Tonto Dikeh and this amazing music is titled “Sugar Rush” ft. D’banj.
“Oh make you no do like Johnny, so baby no play me corny…” Tonto Dikeh a.k.a Poko Lee finally releases her anticipated single “Sugar Rush” which was rumoured to feature her new label boss D’Banj.
Listen up below!.
DOWNLOAD MP3
[Lyrics]
D-banj: Neh Neh Neh Neh Neh Neh ooo, Pokolee, deeveelee,hahaha, straight from the lee temple, eeeeh!
Tonto: No Be sey u Toosh! No be sey U posh!
But The Kinda luv u dey give Me dey do Me like sugar rush!,
Oya Baby pause! Sufri-Sufri No dey rush, I wanna feel Ur Every touch e yeah,(feel Ur every Touch!).
Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct!
I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct!

Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that, You be Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that,Eh!
VERSE 1: Oya lele, You’re my baby boo lele, If dem no like Us lele, I go still follow U keleleleleyah! Oya lele, You’re my baby boo lele,If dem no like Us lele, I go still follow U kelelelele-omo U sweet pass honey, come help me spend my money, oh make U no do like johnny,So baby No play Me Khoni.
Coz U dey make me dey dance Kerewa kerewawa,kerewa, and my heart dey jump,kerewa kerewa,baby boi am attached 2 U.
CHORUS:No Be sey u Toosh! No be sey U posh!
But The Kinda luv u dey give Me dey do Me like sugar rush!,
Oya Baby pause! Sufri-Sufri No dey rush, I wanna feel Ur Every touch e yeah,(feel Ur every Touch!).
Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct!
I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct!
Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct!
I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct!
Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that, You be Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that,Eh!
VERSE 2: On a Good Day,Na U I dey Gbadun On a Good Day, The way You dey give me On a Good Day,Don’t Stop Giving it to me 2day give me ur luv always, coz u knw our love is original oda boys knw it, I don’t care if U no rich, I go love U and U knw it. Omo u sweet pass honey, come help me spend my money, oh make u no do like johnny, so make U no play me khoni. Coz u dey make me dey dance kerewa, kerewawa kerewa, and my heart dey jump
kerewa, kerewa,baby boi am attached 2 U.
CHORUS: No Be sey u Toosh! No be sey U posh!
But The Kinda luv u dey give Me dey do Me like sugar rush!,
Oya Baby pause! Sufri-Sufri No dey rush, I wanna feel Ur Every touch e yeah,(feel Ur every Touch!).
Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct!
I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct!
Coz Ur ma sweet paw-paw correct!, Any tin wey u do na correct!
I be Ur sweet paw-paw correct! I go dey give em to U correct!
Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that, You be Going Like This,like-a- that, Going Like This,like-a- that,Eh!
(Instrumetalz)…..The End!